I like my Naija Boyz,...
So I'll help get the words out there!
This is a new video promoting their coming England Campus Tour, ... London, Manchester, Birmingham, ...
Enjoy the Oliver Twist Dance ... and the following comment
My guy, i think say na UK dem dey. But i still want make dem come USA. U hear say they get comedy show for UK early this year. If dem bring something like that come USA, host for Las Vegas, U know how many people go show? We go full the hall, and still get people dey jump fence. As sound sultan talk, "no play no dey where naija no dey", including USA. We dey here, and we dey wait, and we go dey wait until dem come here.